Search This Blog

Sunday 5 November 2023

Gospel Song : IF NO BE YOU By Moses Bliss Ft SpotliteNation | Digitalk World

   

           IF NO BE YOU  BY MOSES BLISS

IF NO BE YOU  is a song by Moses Bliss Ft SpotliteNation that will take you on a journey of Intimacy with God. We are Made to Worship His Majesty. You can Watch and Download the Song "If No Be You" by Moses Bliss on Digitalk World

You Can Also watch or Download Below 



        IF NO BE YOU Lyrics 

If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

[Son Music – Verse 1]
When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall

[NEEJA – Verse 2]
If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday

[Ebuka Songs – Verse 3]
This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race

[Doris Joseph – Verse 4]
Oh, Lord
You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Sweetness
You’ve made my Life a Statement
In Your Love,
I am Contented

IF NO BE YOU LYRICS MOSES BLISS

[SPOTLITE – Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

[Ajay Asika – Verse 5]
Father of Love
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.

You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
When my Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No dey the same.

[Chizie – Verse 6]
I Remember when Suffer
Tie me Like Wrappa
Been dey Plenty Palava
But the Story never Finish O
Cause I get God
Wey dey Answer me O.

Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and Challenges
Them been wan Kpai Me.

[Festizie – Verse 7]
Really and Truly
You’re my Savior, my Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You daily Load me,
You dey Answer my Prayer.

You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True.

[SPOTLITE – Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You



At Digitalk World, We Digitally Optimize Dreams

No comments:

Post a Comment

You can Kindly Leave a Comment Below if you've been Blessed.
We Honour and Celebrate you greatly.

There are Two Kinds of People who read posts on Digitalk World.
Those who are saved and those who are about to be. Which one are you?

if About to be: Repeat This Below:

LORD Jesus, Have Mercy on me
I Confess I am a Sinner
Forgive my sins.
come into my heart.
Be My Lord And Saviour
Wash me by your Blood.
Make me white as Snow
I believe you died For me,
I believe you were buried and
You resurrected so I can live a victorious Life.
Thank You for saving me.
I'm free Eternally in your precious Name (Amen)

If you've Said This words, i will like you to know JESUS Dwells in You.



Do you Desire The Baptism of The Spirit (Luke 11:9-13,Mark 16:17) Say This too:

Lord Jesus, I thank You for the most exciting
gift of all—the gift of salvation. Jesus, You
promised another gift, the gift of the Holy
Spirit. So I ask You, Father, to baptize me
with the Holy Spirit right now, exactly as you
did your disciples on the Day of Pentecost.
Thank You, Jesus!

Start Praising Him and be lost in his Love as you Experience His Overflow.
Father, I love You; I praise You; I worship You; I
love You with all of my heart.

ONE, TWO, THREE. NOW! Receive it!!!

Once you have received the
gift of the Holy Spirit, you can pray in tongues
anytime you want.